nigLyrics - Nigerian Music Lyrics Online Collection
  • Artiste
  • Title
  • Album
  • Genre
  • Year
 A  B  C  D  E  F  G  H  I  J  K  L  M  N  O  P  Q  R  S  T  U  V  W  X  Y  Z  0-9 
 A  B  C  D  E  F  G  H  I  J  K  L  M  N  O  P  Q  R  S  T  U  V  W  X  Y  Z  0-9 
 A  B  C  D  E  F  G  H  I  J  K  L  M  N  O  P  Q  R  S  T  U  V  W  X  Y  Z  0-9 
 RnB  HipHop  Gbedu  Reggae  Soul  Rock  DanceHall  Naija  HighLife  AfroBeat  Gospel 
 1900-1960  1961-1990  1991-2000  2001  2002  2003  2004  2005  2006  2007  2008 

Ninja Bike lyrics

Artiste(s): Charly Boy
Title: Ninja Bike
Album: Single
Genre: DanceHall
Year Realeased: 2007
oh oh oh
oh oh oh oh
oh oh oh
oh oh oh oh

CHORUS
Ninja bike oh
sure you wanna test my ride [test my ride]
Power bike oh
She you wanna take a ride [I wanna ride]
Ninja bike oh
sure you wanna test my ride [test my ride]
Power bike oh
She you wanna take a ride [I wanna ride]

VERSE 1
As you see me, you know me
I dey zoom for my homies
my ninja them dey feel me
even Honda self dey see me
Any car contest, we go drop them
On the road tete, we forget them
to the left, to the right
we go dey denge, eh, we go dey denge
Who be this sports car wey wan test me
Lamborghini plus your ferrari
As I zoom one time, dem no see me
dem no see me, dem no see me

REPEAT CHORUS
[lyrics from www.niglyrics.com]

VERSE 2
We go [ ] all ma fi the rest
Horsepower, we are go burn down this place
Look at me, we are go do the really yo
See me yo, me wan do the something
you are go smell the tyre burning
when me do the roundabouting
Power power now, bring up the force
Speed up and catch me on course
Adrenalin pumping 'pon me veins
The air rushing 'pon me face

REPEAT CHORUS

Zoom zoom, fire the ninja
Kia kia, burn all the rubber
who you pick now, area father

Do the thing [eh]
Do the were [eh]
Do the suff [eh]
Maniful [eh]

oh oh oh
oh oh oh oh
oh oh oh
oh oh oh oh

REPEAT CHORUS (till fade)
Impress your friends: Share on Facebook || Send to messenger contacts
Notes: A nice comeback from an old horse. Got nominated for SMVA awards
Related Lyrics: Dem mama - - Pomporo - -