nigLyrics - Nigerian Music Lyrics Online Collection
  • Artiste
  • Title
  • Album
  • Genre
  • Year
 A  B  C  D  E  F  G  H  I  J  K  L  M  N  O  P  Q  R  S  T  U  V  W  X  Y  Z  0-9 
 A  B  C  D  E  F  G  H  I  J  K  L  M  N  O  P  Q  R  S  T  U  V  W  X  Y  Z  0-9 
 A  B  C  D  E  F  G  H  I  J  K  L  M  N  O  P  Q  R  S  T  U  V  W  X  Y  Z  0-9 
 RnB  HipHop  Gbedu  Reggae  Soul  Rock  DanceHall  Naija  HighLife  AfroBeat  Gospel 
 1900-1960  1961-1990  1991-2000  2001  2002  2003  2004  2005  2006  2007  2008 

Sip Easy lyrics

Artiste(s): Freestyle
Title: Sip Easy
Featuring: 2Face Idibia
Album: Single
Genre: HipHop
Year Realeased: 2007
INTRO
oh yeah
freestyle
2Face
oh yeah
party people
we're about to sip

CHORUS :: 2Face Idibia
sip easy
plenty lighter for here
plenty sayo for here
plenty chics dey, dem no see man
if you no carry come, you no carry go
if you wan look, you know you go hear
file, you go hear
if you wan le, you know you go hear
sip easy
plenty lighter for here
plenty sayo for here
plenty chics dey, dem no see man
if you no carry come, you no carry go
if you wan look, you know you go hear
file, you go hear
if you wan le, you know you go hear
oh yeah yeah

VERSE 1 :: Freestyle
They say where two or three are gathered
is the right time to celebrate
but first we got to say a few things
to set the fellas straight
aint no better way
to make sure they dont wreck the place
thats why got a lot of bodyguards
stationed at the gate
they try'n to regulate
the crowd hold it down
DJ play the music loud
see the dress code na anyhow
strictly by invitation
chickies are patiently waiting
dey show skills for real
na point and kill situation
nobody dey form for here
so no fear
do wetin your mind tell you
if you whisper number for your ear
cos they don't really care
just who they came into the place with
as long as you got plenty dough
and you dey split

REPEAT CHORUS

VERSE 2 :: Freestyle
Somebody tell me
why I gotta stay committed to a chic
when I could take my pick
from the pack
yeah, I like it like that
take her back to my shack
we can both interact
she can dance to the music
make a skit to the track
see I aint even got to holler no more
they just flock round
cos when I fire them finish
their legs no dey touch ground
I'm hot now
I dont care who comes after
I write history
You shawties' part of the last chapter
They say I'm cocky when I rap
I refuse to that
but truthfully, whose better than me
on this side of the map (uhn?)
you fellas just jealous, you never got to crunk it
I flow, rap, plus I could blow my own trumpet

REPEAT CHORUS
[lyrics from www.niglyrics.com]

VERSE 3 :: 2Face Idibia
This is a freestyle party
you go kill yourself by yourself
you go carry your chikala come by yourself
Sayo dey for fridge
and some dey for shelf
some dey for oven oh even self
you go come with your baby
me I go rock with my own
I no dey for dragging oh for this one
You never holler
You never needed to go oh
Freestyle, freestyle
bone up, attention
Sip easy is what we mention
Dancia baraje
Omoge bend your waist proper

:: Freestyle
say na who carry am come wey go carry am go
If you do pass yourself, we go let you know
say na we dey run things upon the dance floor
so the people them say they wan go
I say na who carry am come wey go carry am go
If you do pass yourself, we go let you know
say na we dey run things upon the dance floor
so the people them say they wan know oh oh

REPEAT CHORUS (till fade)
Impress your friends: Share on Facebook || Send to messenger contacts
Notes: 2Face Idibia and Freestyle have always blended well. This is definitely another special from them.
Related Lyrics: Kampe - - Eh hen - -