nigLyrics - Nigerian Music Lyrics Online Collection
  • Artiste
  • Title
  • Album
  • Genre
  • Year
 A  B  C  D  E  F  G  H  I  J  K  L  M  N  O  P  Q  R  S  T  U  V  W  X  Y  Z  0-9 
 A  B  C  D  E  F  G  H  I  J  K  L  M  N  O  P  Q  R  S  T  U  V  W  X  Y  Z  0-9 
 A  B  C  D  E  F  G  H  I  J  K  L  M  N  O  P  Q  R  S  T  U  V  W  X  Y  Z  0-9 
 RnB  HipHop  Gbedu  Reggae  Soul  Rock  DanceHall  Naija  HighLife  AfroBeat  Gospel 
 1900-1960  1961-1990  1991-2000  2001  2002  2003  2004  2005  2006  2007  2008 

Timaya lyrics

Artiste(s): Timaya
Title: Timaya
Album: True Story
Genre: DanceHall
Year Realeased: 2007
INTRO
ya ya ya ya ya (x3)
Are your ready

CHORUS
They call me Timaya
Just because I'm getting higher
Make una leave me alone
Say Timaya dey hot like fire
I say mama them know [mama them know]
I say papa them know [papa them know]
I say no time oh
for anybody oh
Well, I say mama them eh
papa them eh
I say no time oh
say no time oh
For anybody oh

VERSE 1
Timaya na my name
Bad belle people them dey ashamed
Them think say I no go make am oh
but now, na them dey shame oh
I say this na my life
No be about fame
This na my music
I dey 'pon the game

HOOK
I say mama them know
say mama them know
say papa them know
Thats why

REPEAT CHORUS

VERSE 2
When I say Timaya na my name
Wine and Brandy no be same
Everywhere I go them dey shout my name
Say God don bless me
I no dey claim oh - eh ah
I say this na my life
No be about fame
This na my music
I dey 'pon the game

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS
[lyrics from www.niglyrics.com]

VERSE 3
Make una see the bad bad people
wey want to use
Them think say them fit just sit
we down and try to confuse us
Make una tell them oh
Jehovah dey by my side oh
Lai lai, I no go lack oh
My own don better iyo
Well I say make una tell them oh
Jehovah dey by my side oh
Lai lai, I no go lack oh
My own don better iyo

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS
Impress your friends: Share on Facebook || Send to messenger contacts
Related Lyrics: Soko - - True Story - True Story -